Biography
“We have seen a lot of white people who adore the Nigerian culture and speak Pidgin, but for Oyinbo Princess it's quite different. She speaks Pidgin very fluently, even better than some Nigerians and also writes in Pidgin even thought she doesn't live in Nigeria. She's trending right now on the Nigerian internet space!” www.tlkdrum.com


A personal insite from Oyinbo Princess:
Ok, so a little bit about me... As I write this paragraph, I feel like I need to write in Pidgin, being as it comes natrually to me and 'flows' better!!
Ehen, na England they born me in 1984, confrim Britico I b oo!! Both parents na English & I don grow, study, work & live for the UK all my life. I get a pure passion for Entertainment, from movies to tv, adverts to radio, if I fit perform wey person go shine teeth, I knw say dem happy b that! From a small pikin, I don enter many local shows always comfortable to perform.
I love to travel, anywhere wey I fit reach; by leg, car, train, bus, boat or plane, I go happy waka & explore. My passion lies with Nigeria, from music to films I just dey feel am well well - nor b small. My inspiration originally stemmed from hearing lyrics - learning songs. I knw say as the beat come sweet my ear, so the words come enter my brain. Na mind mata I come sabi Pidgin.
As I don explore 9ja, from culture to people, visiting the country many times, I just fell inlove. From Victoria Island to Lekki, Port Har Court to Warri, - I don travel wide & far discovering the beauty hidden within 9ja. Anytime wey I dey waka for road, I dey learn many things, always enriching my understanding more.
ONEWORLD - ONELOVE